
音律可視化分析
從逐字對照、聲調走勢、韻腳地圖到 3D 地形探索
虛線字 = 多音字,點字切換粵音 / 查同音 / 查字典
1
Another banger2
African girly, come and hop in my Beamer3
You know me, I really wanna take you for dinner4
You know me, I get the money pass Shina Peter5
For my area they dey call me Godzilla6
For the boy there wey dey yarn kpatakpata7
If you catch am make sure sey you beat am8
If another nigga wan carry my señorita9
I go chop am like say na semovita, oh11
Bad boys like you12
I like bad boys like you13
Ooh, yah, boys like you14
I like bad boys like you16
Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah17
Biggie backa way dey make a bad man shout Oroma18
Filomena do de dirty wine for dah conga19
Nuh fi to leave you for any reason21
Mmm22
I want to invest in your body, oh23
I want to invest with my money, oh24
You know say na you I go marry, oh25
How many pikin we go born yah?26
This our love no go funny, huh27
Me ah nuh go play with my shawty, huh28
Anytime I look at your body, huh29
Gyal you dey make me the horny yuh30
Mmm, mmm, mmm31
Shawty oh, your body make me go down low32
Weytin ago do without your love, ooh?34
African girly come and hop in my Beamer35
You know me, I really wanna take you for dinner36
You know me, I get the money pass Shina Peter37
For my area they dey call me Godzilla38
For the boy them wey dey yarn kpatakpata39
If you catch am make sure sey you beat am40
If another nigga wan carry my señorita41
I go chop am like say na semovita, oh43
Bad boys like you44
I like bad boys like you45
Ooh, yah, boys like you46
I like bad boys like you48
Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah49
Biggie backa way dey make a bad man shout Oroma50
Filomena do the dirty wine for dah conga51
No fi to leave you for any reason53
Girl I go dey for you54
Girl I go dey for you baby55
Dey for you56
Girl I go craze for you baby57
Vex for you58
Why I go vex for you baby?59
Fool for you60
I too mumu for you baby62
Sister Bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer63
Omotena o Ama young fella64
But me haffi to spend all my racks and cheddah for you65
Sister Bumbela your baka make me miss my fasting and prayer66
Omotena o Ama young fella67
But me haffi to spend all my racks and cheddah for you, for you69
African girly come and hop in my Beamer70
You know me, I really wanna take you for dinner71
You know me, I get the money pass Shina Peter72
For my area they dey call me Godzilla73
For the boy them wey dey yarn kpatakpata74
If you catch am make sure, sey you beat am75
If another nigga wan carry my señorita76
I go chop am like say na semovita, oh78
Bad boys like you79
I like bad boys like you80
Ooh, yah, boys like you81
I like bad boys like you82
Bad boys like you83
I like bad boys like you84
Ooh, yah, boys like you85
I like bad boys like you