
音律可視化分析
從逐字對照、聲調走勢、韻腳地圖到 3D 地形探索
虛線字 = 多音字,點字切換粵音 / 查同音 / 查字典
1
(Fi′kan we'kan, fi′kan we'kan) Ob'2
(Fi′kan we′kan) Obah (fi'kan we′kan)3
(Fi'kan we′kan, fi'kan we′kan)4
(Fi'kan we'kan) what dem-a say?5
(Fi′kan we′kan, fi'kan we′kan)7
I'm going so tey, I′m going that way8
Ṣo fi'kan we′kan? Nnkan we9
Ṣo fi'kan we'kan? Nnkan we10
Ṣo fi′kan we′kan? Nnkan-11
(Ṣo fi'kan we′kan? Nnkan we)13
Oh, as you can see, something wey no dey for me14
I no fit put my mind, you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C15
Oh, as you can see, something wey no dey for me16
If you don't say that you′re for me, it's no guarantee17
I no fit say you be my padi19
For my money, mo le ka ẹ mọ one corner20
For my balance, you no straight, my guy, you too kana21
I enter small yawa for your matter22
You dey owe me, you wan dey come24
Fi′kan we'kan nnkan, fi'kan we′kan nnkan25
You wan dey fi′kan we'kan nnkan, fi′kan we'kan nnkan26
You wan dey fi′kan we'kan nnkan, fi′kan we'kan nnkan27
You wan dey fi'kan we′kan nnkan, fi′kan we'kan nnkan28
Why you wan dey fi′kan we'kan nnkan? Fi′kan we'kan nnkan29
You wan dey fi′kan we'kan nnkan, fi'kan we′kan nnkan31
Pay me my money, make I ball small32
Stop all the long talk, I no dey forum33
Me, I wan sungbalaja with my day ones, my day ones34
I no fit let my enemies shame me gan-an35
Na why me I no dey rest, I always dey work36
Coward, if I say I wan lazy gan-an37
I go pick money before I pick my babe call39
Because e dey stop nonsense, you dey hate on me, how market?40
If I fall, ọmọ, make I bend41
Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?42
Stand fit before I change my color, color43
I dey talk, you dey talk, shut up44
Me wey be wèrè, I no be bọlọ45
Ṣebi, you be Mama Ebo? l′m fed up, uh-uh-uh47
You wan dey fi'kan we′kan nnkan (fi'kan), fi′kan we'kan nnkan (fi′kan we kan, uh)48
You wan dey fi'kan we'kan nnkan (yeah, ah-ah), fi′kan we′kan nnkan (pay me my money)49
Why you wan dey fi'kan we′kan nkan? (Fi'kan we′kan o)50
Fi'kan we′kan nkan (fi'kan we'kan o)51
You wan dey fi′kan we′kan nnkan (fi'kan we′kan o), fi'kan we′kan nnkan (mm-mm)53
(Fi kan we'kan, nnkan we)54
(Ṣo fi kan we′kan? Nnkan we)55
(Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we)56
(Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we)57
(Ṣo fi kan we′kan? Nnkan we)58
(Ṣo fi kan we′kan? Nnkan we)59
(Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we)60
(Ṣo fi kan we′kan? Nnkan we)