
音律可視化分析
從逐字對照、聲調走勢、韻腳地圖到 3D 地形探索
虛線字 = 多音字,點字切換粵音 / 查同音 / 查字典
1
Yeah, yeah2
Yeah, yeah, yeah, oh-oh3
Uh lo5
So many reason wey I wan dey for you my love6
Na you I wan to retire with my love oh7
See all the likkle things you do dey make me no no8
This distance is taking a hold on me for sure9
Baby come11
Ku lo sa12
Omo I want make we dey (ku lo sa)13
Uh, girl, I wan make you (ku lo sa)14
Oh lo lo, I for like make you (ku lo sa)15
Oh, no (ku lo sa)17
Omo, I want make we dey (ku lo sa)18
O lo lo, girl, I want make you (ku lo sa)19
Oh, no, no, I for like make you (pull over)20
Pull over, omo pull over (ku lo sa)22
Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa)23
And me I understand say your Dad no like me rara (me rara)24
See me I want make you know say me dey for you guarra′ (guarantee oh)25
And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)27
I never trade you for nothing28
This love make me dey champ I see29
Without you I no fit do nothing (without you, without you)30
Abeg telling me wetin suppin gaan (suppin gan)32
I never trade you for nothing (I never trade you baby)33
This love will make me dey stunting (this love will make me dey stunting, no no)34
Without you I no fit do nothing (oh no)35
Omoge telling me what's suppin gaan37
Ku lo sa38
Omo, I want make we dey dey (ku lo sa)39
Omo, girl I want make you (ku lo sa)40
Baby, I for like make you (pull over)41
Oh, baby, oh, no, no (ku lo sa)43
Omo, I want make we dey (ku lo sa)44
Oh, my baby make we dey (ku lo sa)45
Bring out your shayo make we play (ku lo sa)46
Yeah-yeah yo-yo (ku lo sa)48
Oh no49
Baby, oh no50
You make a young man go loco51
You make a younger boy go loco52
You make a young boy go loco (ku lo sa)54
I never trade you for nothing (ku lo sa)55
This love will making me de stunting (ku lo sa)56
Without you I no fit do nothing (pull over)57
Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)59
See I never trade you for nothing (ku lo sa)60
This love will making me de stunting (ku lo sa)61
Without you I no fit do nothing (ku lo sa)62
Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)