
音律可視化分析
從逐字對照、聲調走勢、韻腳地圖到 3D 地形探索
虛線字 = 多音字,點字切換粵音 / 查同音 / 查字典
1
They call me Shallipopi2
Pluto presido3
Sek, sek, sek4
Sek, sek, sek5
Sek, sek, sek6
(Another banger!)8
Touchdown Benin boys, gẹn-gẹn-gẹn9
Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm)10
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (ayy)11
Santa Monica touchdown, shekens (clear road)12
They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ (ehn)13
Na we dey bully, na we dey pepper (say)14
If you play with the boys, you go collect15
See doings, you no fit talk say we no get (oh, ay)17
E get why dem dey call us Benin boys (confirm)18
We no dey make too much noise (clear road)19
Na we dey pull up with convoy (ehn)20
You know the billings′ wey we dey chest (okay)21
Many fishes in the river, but na you I wan taste (sek, sek, sek, sek)22
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (ehn)23
Have you for dinner, unto the next (confirm)25
See money, see am, see, see, see money, oh26
See money, see am, see, see, see money, oh27
See money, see am, see, see, see money, oh28
(See, see, see money oh, wahala)30
See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek)31
See money, see am, see, see, see money, oh (ehn, confirm)32
See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek)33
(No go dey-)35
Na we be the pride of Benin, Ọba sef suppose give us medal o, give medal o36
Na my Benin brothers I go call before I call ọlọpaa oh, if anything kpa o (wait)38
Remy boy, you can paste me your location (confirm)39
What is your next destination? (Say)40
Should I give you my direction? (Sek, sek, sek)41
Touch Benin boy, you don touch the full nation (ay, sek)43
Touchdown Benin boys (ki-), gẹn-gẹn-gẹn (ehn)44
Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm)45
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (way)46
Santa Monica touchdown, shekens (no go dey-)47
They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ48
Na we dey bully, na we dey pepper49
If you play with the boys, you go collect50
See doings, you no fit talk say we no get52
E get why dem dey call us Benin boys (confirm)53
We no dey make too much noise (ehn)54
Na we dey pull up with convoy (okay)55
You know the billings wey we dey chest (say)56
Many fishes in the river, but na you I wan taste (sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek)57
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (ehn)58
Have you for dinner, unto the next (no go dey-)60
Oya, spẹkẹlẹ, spẹkẹlẹ, dun-gbaga-dun61
Benin boys no dey rest, o ya, ji, ma sun (ay)62
Say we see opportunity, we no fit zuzu (ehn)63
Small thing come out, use am buy 4Matic65
Small circle, big money, dirty money66
Chubby body wanna gum me, ah (confirm)67
New Benz oh, incoming (ehn)68
Sexy body, tell me what time that you coming (ehn, wahala)70
See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o)71
See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o)72
See money, see am, see, see, see money, oh73
(See, see, see money oh, wahala)75
See money, see am, see, see, see money, oh (see, see money o)76
See money, see am, see, see, see money, oh (ehn, confirm) (see, see money o)77
See money, see am, see, see, see money, oh (sek, sek, sek, sek, sek)78
(No go dey-)80
(Yo X)81
Ki-