
音律可視化分析
從逐字對照、聲調走勢、韻腳地圖到 3D 地形探索
虛線字 = 多音字,點字切換粵音 / 查同音 / 查字典
1
London (London, London, London)2
Another banger (banger, banger, banger)4
Abeg, pass me my cup (pass me my cup)5
I just want to have fun (want to have fun)6
I know I worry too much (worry too much)7
I know I worry too much (worry too much)8
I don dey gather my funds9
Me and my guys dey on soft10
If you dey hate, no be my fault11
Better wait for your turn13
Oya, oh, I′m dripping (oya, oh, I'm dripping)14
Pẹlu water Fiji (Fiji)15
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)16
Girls no wan leave me17
Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty (ah)18
Pushing P′s on lowkey19
Don't play with me, I do this21
I no get competition, my enemy na sapa (say na sapa)22
Na why I gara (na why I gara)23
'Cause I no fit lose guard (I no fit lose guard)24
Family matter, men still mount, insha Allah, ah-ah25
Stuck to the plan26
Keep my head up, even though say sometimes it seems very hard27
Ọmọ mi, my dream big, my pocket filled with green salad28
M.I.A., email, me I can′t give you my AT&T, man29
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here30
I no like stress32
Abeg, pass me my cup33
I just want to have fun34
I know I worry too much35
I know I worry too much36
I don dey gather my funds37
Me and my guys dey on soft38
If you dey hate, no be my fault (fault)39
Better wait for your turn41
Oya, oh, I′m dripping (oya, oh, I'm dripping)42
Pẹlu water Fiji (Fiji)43
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)44
Girls no wan leave me (leave me)45
Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty (ah)46
Pushing P′s on lowkey47
Don't play with me, I do this (I do this)49
OYO, OYO, OYO50
The streets ain′t got no love, no love (mm-hm)51
No matter what you do52
People dem must to talk53
Even if say you wan respond (even if say you wan respond)54
They go say you're the one who′s immature, like say na your fault55
Ọmọ, you gats serve before you turn boss56
Ọmọ mi, e go hard before e go soft57
Universe no like force58
Take your time, brother mi, no rush (no rush, no rush)60
Abeg, pass me my cup61
I just want to have fun62
I know I worry too much63
I know I worry too much64
I don dey gather my funds65
Me and my guys dey on soft66
If you dey hate, no be my fault (fault)67
Better wait for your turn69
Oya, oh, I'm dripping (oya, oh, I'm dripping)70
Pẹlu water Fiji (Fiji)71
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)72
Girls no wan leave me (leave me)73
Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty74
Pushing P′s on lowkey75
Don′t play with me, I do this