
音律可視化分析
從逐字對照、聲調走勢、韻腳地圖到 3D 地形探索
虛線字 = 多音字,點字切換粵音 / 查同音 / 查字典
1
London (London)2
Another banger (banger)4
All of my guys them dey tell me say me I be party animal5
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (arrg-arrg)6
Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (come, come)7
How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?8
You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march am9
Me wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (grr)11
"Rema, what is the matter?"12
I go prove to them say somebody badder, eh13
Somebody wicked, eh14
I go do my best to make all of una vex15
I don comoti for my set, I don intercept16
I dey put the game for reset17
Shey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn?19
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba20
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba21
Ozeba, ozeba (hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra)22
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba24
Emi ati àwọn guys mi, ita lawa, emi itolowo25
Italawa, itolowo, ita, itolowo, eh-eh26
They want a banger? Ehn-ehn?27
Give them back to back, ehn-ehn?28
Buss up their medulla, arrg-arrg30
Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who′s their daddy?" (Huh)31
H-I-M, huh, I'm that nigga (uh-huh)32
I′m that, huh, I'm that nigga, huh (uh-huh)33
Father figure (uh-huh) huh, huh, huh34
I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe35
Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété37
"Rema, what is the matter?"38
I go prove to them say somebody badder, ehn?39
Somebody wicked, ehn?40
I go do my best to make all of una vex41
I don comoti for my set, I don intercept42
I dey put the game for reset43
Shey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn?45
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba46
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba47
Ozeba, ozeba (ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba48
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (ahh)49
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba50
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra)51
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba52
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba