
音律可視化分析
從逐字對照、聲調走勢、韻腳地圖到 3D 地形探索
虛線字 = 多音字,點字切換粵音 / 查同音 / 查字典
1
(Ah-haa) wait2
They call me Shallipopi3
(B-) Ibile4
(Busy)6
All these my Southie boys (ah), rands e dey body7
Dubai, dirhams e dey body8
Yankee, dolápo dey body (kúrò ń bẹ)10
Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto)11
Ehn, him na Tesla kid12
Pulling up in a Tesla toy13
Eh, ehn, no bitch boy14
See, no go dey, funds dey low-key, no go play15
Shallipopi, I work all day16
Plutomania, we fly all day18
Inside that your Evian so19
Another Evian dey inside20
Inside that your Evian (Evian)21
Another Evian dey inside (opọ)22
Inside that your Evian so23
Another Evian dey inside24
Inside that your Evian (ayiii)25
Another Evian dey inside27
All these Elon Musk boys28
Para dey body (dem dey vex)29
BTC dey body (too much)30
Money dey body (plenty)31
All these Elon Musk boys (dem dey)32
Para dey body (ah, dem dey vex)33
BTC dey body (o pọ)34
Money dey36
Ahn, kúrò ń bẹ37
Money too choke, abeg38
One Azul, 12 people, e no fit be my cartel (for where?)39
Look at my squad, you can tell40
If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier41
Ahh, all these ones (all these ones), then these ones (these ones)42
These ones, when you see them make way (make way)43
Evian dey (Evian dey), maga dey (maga dey)44
So therefore, everyday na payday (say)46
I say, no go put body if you no get mind (get mind)47
Unless your mind go dey (go dey)48
Ah, you wan chop life, you no wan pay price (pay price)49
My guy, na there you go dey (ayii)50
Ayii, kúrò ń bẹ51
All these my Southie boys (ah), rands e dey body52
Dubai, dirhams e dey body53
Yankee, dolápo dey body55
Elon-lon-lon (Elon, Elon)56
Elon, ′Lon (Elon)57
Elo-lon-lon, Elon, 'Lon58
Shalli what? Shallipopi59
Elon-lon-lon, Elon, ′Lon60
Elon-lon-lon, Elon, 'Lon62
Say, eh63
All these Elon Musk boys64
Para dey body, eh (ah)65
BTC dey body, eh66
Money dey body (clear road)67
All these Elon Musk boys68
Para dey body (ah)69
BTC dey body (ah)70
Money72
Say, how do I pay, boss?73
Send aza or send wallet74
Payment received, na he credit BTC75
Now you don confirm Evian dey? (Evian dey)76
Evian dey77
Now you don confirm Evian dey? (Wait, wait)78
Evian dey, eh80
Evian dey (Evian dey)81
Evian dey (Evian dey)82
Evian dey (Evian dey)83
Evian dey (Evian dey)